[Intro]
(It's Genekay Simba)
Bandit
[Verse 1]
G, so you cannot drink garri if to say sugar no dey?
Wait, are you Cuppy or is your father Dangote?
So, you no dey queue for line anytime you wan bathe?
And you dey ask if "I'm okay"
Ájè, you're not a lapo baby
[Pre-Chorus]
So, una dey chop breakfast seven or around eight?
Your parent wedding picture dey for portrait
So, your papa dey pay salary for who dey wash plate
And for who dey lock gate
Pour me water, guy, I wan craze
[Chorus]
As ọmọ lapo (Lapo)
Wey be ájẹpákò (Pákò ò)
Na suffer be the branding
So, make nobody come dey whine me
I know that we cannot ball like Ronaldo, oh
But, on God, we no dey panic
'Cause we still go double hustle ṣá ni
[Verse 2]
I hear say where una generator dey
Say, e big like say na self-contain
I'm sorry, I cannot relate
'Cause for our own house, we dey suffocate
It's not funny
Ṣè kin má tàn yin?
Áwá má n fi iyọ fọ'yin
If you no see Oral B, sabi plan B
[Pre-Chorus]
Abeg, ṣè na true say una dey chop breakfast seven or around eight?
Your parent wedding picture dey for portrait (Dey for portrait)
So, your papa dey pay salary for who dey wash plate
And for who dey lock gate
Pour me water, guy, I wan craze
[Chorus]
As ọmọ lapo (Lapo)
Wey be ájẹpákò (Pákò oh)
Na suffer be the branding
So, make nobody come dey whine me
I know that we cannot ball like Ronaldo, oh
But, on God, we no dey panic
'Cause we still go double hustle ṣá ni
As ọmọ lapo (Lapo)
Wey be ájẹpákò (Pákò oh)
Na suffer be the branding
So, make nobody come dey whine me
I know that we cannot ball like Ronaldo, oh
But, on God, we no dey panic
'Cause we still go double hustle ṣá ni