Edo Youngin - Beast Of My Nation

0 слов
0 символов
0 строк
0 мин
(Intro) Na me be their lord Lord Youngin Na me be the lord Edo youngin nah Wagwan Coast Clear ? OBA Aàtorkpeèè!!! OBA Aàtorkpeèè!!! Edo Youngin Many ijews gather, wey dem see me for their doors Many ijews gather Wey dem see me for their doors Ay, Bob! This man be like Sinner, may dem conner on their run ? How many, How many? How many men, wey dem see me Wey dem Dodge? Bark! Brah! Me I no Dey para, me I see Ice for their guts Freeze! Doubt! Bring Urhobo schnapps, carry Pami all along Kai! Kain kain! Helter scatter places na my name be their Lord Lord! Youngin’! How many men, wey dem see me, wey dem dodge Many IJews gather, when dem see me for their wards Me i no wan talk, make you comot from my front Lock up… We no talk Cherubim na spartans, dem be many many Men Many many men, dem be corny corny mehn Corny corny men, dem be many many men Corny man die, corny man bury am Cherubim na spartans, dem be many many men Corny man die, corny man bury am Na Another corny man, go him burial Ay, ay Wi my disciples for back All men kpogidi for back Obey disobey their doubt We been gather dey the yard Grrra backyard The Psychopath don lap, I can't hide What ? Wetin be the topic all about? I disobey your worth, I can’t lie Braaaah, E don bark Fact! na Cap! E been fall back na, beat to the line For this little bare minimum Brother turn to demon ? Actor! Na the monstar wey you make Akornuche, Awka made All this drama carry weight Draft am for email Emay? E dey Jike Jike men Assault! The Commotion wey you cause Thats what! For the motion Guess what? Gun Shot!!! Manner when i knack e Conjure ? Wey dey Brag for John ? I don pump him for jaw Mulla wey me press you for job Naim You coney for Chop Cheat!!! Many ijews gather Wey dem see me for their doors Ay, Bob This man be like Sinner, may dem conner on their run ? How many! How many? How many men, wey dem see me Wey dem Dodge? Bark! Brah Me I no Dey para, me I see Ice for their guts Lord! Youngin’! How many men, wey dem see me Wey dem dodge Many IJews gather when dem see me for their Wards Me i no wan talk make you comot from my front Lock up… We no talk! (Outro) Na me be their lord Edo! Na my name be their lord Youngin! Na me them dey love Worship! Na my name their Lord Lordship… Na me be their lord.. Praaa
0

Аннотации

Аннотаций пока нет. Выделите текст, чтобы добавить первую.