Famous Pluto - 144d Road

0 слов
0 символов
0 строк
0 мин
‎[Intro] Bile! ‎Ayi!!! ‎ ‎Stanza one - Famous Pluto ‎ ‎Zanku we dey give them gbeku ‎Zanku, Zanku, we dey give them gbeku ‎Zanku, Zanku we dey give them gbeku ‎Zanku, Zanku we dey give them gbeku ‎Anytime dey see me for studio dem dey happy ‎Famous Pluto na you be street therapy ‎Steady grinding with my phone and lappy ‎Cos dark skin boy wey no get money na blacky ‎ ‎She like a castle lonely like cat ‎We dey outside cos Quilox dey ask ‎Kilo low-key make sure you get key ‎Efe and rolling, he give us plenty ‎ ‎(Chorus- Famous Pluto) ‎Where we dey can never be boring ‎we party wey wey reign on sunny ‎O tilo the gbedu is going ‎And we dey party till Sunday morning ‎ ‎Where we dey can never be boring ‎we party wey wey reign on sunny ‎O tilo the gbedu is going ‎And we dey party till Sunday morning ‎ ‎One for the road, give me one for the road ‎Give me ororo Colorado ‎Like as e dey go, 12 meters for a show ‎Plenty opo money na the antidote ‎ ‎One for the road, give me one for the road ‎Give me ororo Colorado ‎Like as e dey go, 12 meters for a show ‎Plenty opo money na the antidote ‎ ‎One for the road, give me one for the road ‎Give me ororo Colorado ‎Like as e dey go, 12 meters for a show ‎Plenty opo money na the antidote ‎ ‎Zlatan- Stanza Two ‎ ‎Ha ‎Famous (Famous ) ‎Everyday na holiday for here (Kilo wi?) ‎I dey make baggy even when I dey lay for bed (Ki lo so?) ‎A day money no be salary format ‎I too jah money Jehovah na [?] ‎No go put body you no say the lifestyle to cost (Too cost) ‎Baby send your account she shout Jesus (Jesus) ‎Her mouth pass her mouth [?] that girl I still press her bank alert (She cry) ‎Ewo, the money choke (Eh) ‎Omo Yoruba opolo Ibo (Opolo ibo,I bad) ‎If sapa visit you, you no go see road (You no go see road) ‎If no be Aza man try Sabi load (Omo ope) ‎Na chairman wey dey try boys dey loyal for (No be lie) ‎The girl wey Sabi ride he go buy weavon (No be lie) ‎Me and Zanku gbedu to yato (Astala) ‎Moti mu gbe le nisi o dabo ‎ ‎ ‎ ‎One for the road, give me one for the road ‎Give me ororo (oro), Colorado (colos) ‎Like as e dey go (as e), 12 meters for a show (ah) ‎Plenty opo (Jomo), money na the antidote ‎ ‎Eh ‎One for the road (ah), give me one for the road (one) ‎Give me ororo (oro), Colorado (colos) ‎Like as e dey go (as e), 12 meters for a show (Tutu) ‎Plenty opo (ah), money na the antidote (ah) ‎ ‎Ah! ‎Ah! ‎Ah! ‎Ah! ‎Ororo ‎One, for the road ‎Astala ‎ ‎Zanku we dey give them gbeku (Gbeku) ‎Zanku, Zanku, (Zanku)we dey give them gbeku (Uzama) ‎Zanku, Zanku, (Zanku) we dey give them gbeku (Uzama) ‎Zanku, Zanku we dey give them gbeku (Uzamaa) ‎ ‎
0

Аннотации

Аннотаций пока нет. Выделите текст, чтобы добавить первую.