It'z j. miles baby
No no no no, yeah yeah
Oh ah-ah, hmm yeah
Man on a mission, i see no competition
Hustle everyday cause i wan build mansion
So make nobody come here con tell me say
Me i do this and that, oh no no
Steady (steady)
Moving, you know?
My style, me i never lose guard
Steady on the grind cause i wan make the money, uh-uh oh no no
So tell me wetin man do man, wey man no go gree man rest oh?
Everyday trouble on top trouble, oya tell me wetin man go do?
Then e no be my fault if i do one or two to get the money, ajeh
Cause me i no wan suffer again
Oh no know, uh
On my wayback, me i no wan stay back
Ah, too many things wey dey bother man head, shey na money?
Oh no no
On my wayback, me i no wan stay back
Ah, too many things wey dey bother man head, shey na money?
Oh no no
I dey back, but i no carry last (ahhh)
Nsb, you fit know my style?
Steady on the grind, no giving up
My eye don red, i no fit lie (i no fit lie)
So many many things in my mind
So make nobody come here con dey whine me
I get many things to do in my life, uh-uh yeah
So tell me wetin man do man, wey man no go gree man rest oh?
Everyday trouble on top trouble, oya tell me wetin man go do?
Then e no be my fault if i do one or two to get the money, ajeh
Cause me i no wan suffer again
Oh no know