Priesst - 11:11

0 слов
0 символов
0 строк
0 мин
[Intro] Ọmọ, I dey work gidi but my head Ò n ṣe mi bi pè kin—, abi kin— Guy, that's so holforward in my head As in, can't you see? I dey try reason You just call me back, bros Kini má fi wá? Drop that shit na, drop that song Uh-uh-uhn [Pre-Chorus] Ò n ṣe mi bi pè kin—, abi kin— (Abi kin—) Mummy, hunger dey worry your pikin If you see me quiet, ọmọ, I dey think I don dey old, no be today I begin Ò ti pẹ ti mo ti n sá n'lé, 17 I dey paint a picture, hope say you dey see? The hunger no be once-once, na routine But one day, "e go better" na the dream [Chorus] E dey sure, but it's very slow Always high 'cause I'm feeling low I don dey feel am, I'm very close Na why e sweet me as dem tell me no E dey sure, but it's very slow (Ooh-ooh-ooh) Always high 'cause I'm feeling low I don dey feel am, I'm very close Na why e sweet me as dem tell me no (Oh-oh) [Verse] 13 '06 be the sixth of six Before I come, they already know since The glory grow under their very noses Ogo, ogo to the King of kings And before one win, took me many losses No be only mine, I dey carry crosses I swear, I no deserve am, but dem run me one street As I can never heal, they can never know peace [Pre-Chorus] Ò n ṣe mi bi pè kin—, abi kin— (Abi kin—) Mummy, hunger dey worry your pikin If you see me quiet, ọmọ, I dey think I don dey old, no be today I begin O ti pẹ ti mo tin sá n'lè, 17 I dey paint a picture, hope say you dey see? The hunger no be once-once, na routine But one day, "e go better" na the dream [Chorus] E dey sure, but it's very slow Always high 'cause I'm feeling low I don dey feel am, I'm very close Na why e sweet me as dem tell me no (Dem tell me no) E dey sure, but it's very slow Always high 'cause I'm feeling low I don dey feel am, I'm very close Na why e sweet me as dem tell me no, oh [Outro] Yeah-yeah, yeah Má n ṣ'ádurá, mo n gbá dollar Make I no dey beg for mullah Mò mán gb'ádurá, oh my healer
0

Аннотации

Аннотаций пока нет. Выделите текст, чтобы добавить первую.