Zinnia [ng] - Maria

0 слов
0 символов
0 строк
0 мин
ZINNIA don show face Maria eh Shey you tok say Say I tok say Sarah tok say Now dey don dey carry tok go Marie see o Shey na small tok wey you talk Now dey don dey cut you off Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh Maria no dey telli all man wetin person tell you eh Choleh me o Choleh me o Maria abegi leave me Leave me eh Sister Marie Marie eh Make I ask you Shey na you everybody dey talk about so Me I tire for you o Marie see o Shey na small tok weh you tok All your friends dey coba you See all the tins I dey tok'am so Follow go ask Caro No puti mouth If they no call you o See all the tins I dey tell you so Everybody sef dey do Girls will always be girls Maria why you telli sarah weti tonto tell you eh Maria no dey telli all man wetin person tell you eh Choleh me o Choleh me o Maria abegi leave me Leave me eh
1

Аннотации

Аннотаций пока нет. Выделите текст, чтобы добавить первую.